Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: A Bitcoin debate and discussion
by
IjawMan
on 07/07/2025, 05:46:33 UTC
Despite my effort, they stood their ground and argued that cryptocurrencies are nothing more than gambling or scams.
This guy you get energy oh. I no see why I go the argue with anybody about bitcoin as nobody come seat me down the educate me about am. Nah me on my own see di need to enter into new form of financial opportunities way currently dey in trend, tested and working. Nah there I use take the bold step to learn about bitcoin and this forum done do me much good in the learning process as e help broaden my scope about am. Nothing like scam inside am, and as for me I no get any energy to go di argue with any body papa sef. Make di benefits and profits I go start to receive for the future as I di buy small small sats di hold for my wallet nah go do the toking and arguments for me when them go see am.