Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Oh, please, someone should tell me this is a joke!
by
Mpamaegbu
on 10/07/2025, 06:40:08 UTC
Is the Nigerian government this ridiculous? How???
If we get anoda word wey pass ridiculous e go good to use for deme. Even joke nor qualify for it. Nor be d same govment wey warned us in d recent pass to avoid anything forex and cryptos? To discourage people more, dem floated eNaira. Where dat eNaira dey today 😂

Quote
However, as I type now, I am the only active trader among them. This is how scary trading is. I, myself, should have abandoned trading for years if not that I was stupidly stubborn until it got better.
Wow! Dat stats is really scary. Anyway, good to know sey u still dey d game. Trading dey give joy and money once persin sabi am. I know sey u go dey dey trade cryptos too. Shey u don try ur hands on Index, as in trading Volatility and d rest of dem?

Quote
This is certainly a mistake, or perhaps a mischievous/corrupt plan to pump money meant to be stolen to their cronies (Investonaire Academy) in the guise of training a vast number of youths in Forex trading.
You gerrit!