Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Oh, please, someone should tell me this is a joke!
by
Liliana1304
on 10/07/2025, 15:55:56 UTC
E get wetin we dey call "waste of resources" and nah him be this. Make I no too talk because why them go put this much energy into forex wey go frustrate the youths more than give them gain. Why not put those funds into the tech industry and empower youths than this? Clearly, this nah means to siphon funds under the guise of training youths. If them bin mean well, why them no shift am go do better thing? This country don spoil no be today wey we know am.