Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Report Negotiating CEX Vendors.
by
Odohu
on 10/07/2025, 16:21:16 UTC
I don see plenty of this type of this funny attempt from bad players wey wan optain by tricks. From the month wey pass reach this one, I no fit count how many I don see this kind format plus plenty others wey these boys wey no get joy dey do. If u dey active for X, u go hear the gist as 9ja boys wan change am for their fellow me for CEX especially Bybit. E don dey reach where person go dey kabash untop p2p trade make them for no obtain am. Make we dey shine eyes sha because boys no get joy at all.