Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria Don Finally Recognize Bitcoin as Legal Investment
by
Marykeller
on 10/07/2025, 17:29:09 UTC
    BUT: The problem still never finish
    Even with all this: [/li]

    [li]Banks still dey freeze people account wey dem suspect of crypto[/li]
    [li]SEC never really approve many exchanges to operate freely[/li]
    [li] Law dey ground but the implementation still dey slow[/li][/list]
    With all these wey you talk, reaching here, you come point another wahala. That means Bitcoin is not truly legalize fully for our country cos if really it does, all these facts wey you point out so, for no dey about Bitcoin recognized as legal tender in Nigeria.

    As we can say to this, cryptocurrency na d least thing wey Nigerians wan think about because there are other crucial things our calls for attention that we expect our government to resolve in no short time to avoid disintegration of the country.