Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Which require more attention?
by
Cityhunter34
on 11/07/2025, 07:59:17 UTC
Honestly speaking both of them dey very necessary because nobody fit predict wetin go happen in the future, just like dey normally talk say no place like home my brother na just the Koko be that oo. Because I don see people wey Carry dere whole mind put for dere hustling home say village no good, but today na Dem don dey regret. To be honest nothing good reach when person have both of Dem o because your home is always your home no matter how bad e be with time e go better.