That they were into products selling and advertisement. I told the person I don't get involve in such, that it is Ponzi and will end in closing up.
We get to clear something here. We get MLM (Multi Level Marketing) and we get Ponzi. Both nor be d same, though people dey mistake wan for d other. Nor be every "bring two people to bring two people", that's referral, be ponzi. If a particular investment project get referral programme and get tangible products wey dem dey market ad people dey use dem, na MLM be date. But if dem nor get tangible products, and na just promise of investment dem dey depend on, run. Na ponzi be dat.
Okay now why I brought this up is that, on Saturday 12/7/25, I remember I was with somebody and in our discussion the person was complaining of difficulty in Nigeria and hardship and considering joining yahoo because they are cashing out.
You go calm down. Which wan ur hand dey run faster than ur brain. Saturday 12th na tomorrow. E neva reach.
Don't be part of those that will keep falling for scam.
Forget am, if na whether people go continue to dey fall, people will fall. No matta how u take warn people, those wey get coconut head go still hide do am and e go cast dem.