Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Learn how to accept your loss as a trader.
by
Sexylizzy2813
on 11/07/2025, 23:00:31 UTC
We go always see this matter OP talk as advise abi wetin I wan call am, we go see am as easy something because e dey some how favor some or make I say e dey favor many of us, that is trading. When you lose and you use force to get the money wey you lose e no go the main man wey sabi things about trading as OP talk but me I go call am greediness nai join hand dey make you enter with force, make we understand this trading of a thing. Even if you sabi how to manage your money just remember say without control and patience e no go work for trading especially when you done lose well well...best thing to do na leave today wey you lose and fight another day, that is if you lose today you rest and the next go fit better for you.

Support PIGIN For Our Local Board...