Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Make/Announce Ur Rank Up nd Weti U don Achieve plus Merit Here
by
DiMarxist
on 12/07/2025, 14:26:38 UTC
I am a full member

Abeg make una forgive me but I am just overwhelmed to reach this level. My journey don tay. Since 2021 at a point I even gave up but I picked back the energy back up.

Na now I feel like a real member of the forum, no be say other low members no matter but the goal is to grow and na now I Dey feel am.
I don learn a lot from the forum and from this our local board and the things wey I don learn has help shaped me to become better in the forum and for my real life.

I really appreciate everyone that has contributed one way or the other to my growth and knowledge, and I promise to always contribute constructively and educationally to the best of my knowledge for this forum and our local board. Me self don try make I celebrate myself small. Cheers guys.
Wow! You dey welcome back. Normally forum e no dey easy and many no know say na patient fwy keep people going but when dem see say nothing comes out for very long time dem don give up. .
Continue your striving spirit to achieve more ranks. Congratulations.