The tin wey dey here be say no body wey no dey fit for me, watin you dey yam is a matter of time management, even that work wey you think say the person no get ime another person dey do am and combined others and still have time ,a good time management is just wey tin go fit any one wey want go high in the society. But to focus in crypto in opinion I seen person wey dey self employed with something wey him they control to do well because he can manage in time without any questions from boss he can even pull some income at anytime and put in to your crypto investment any time without wetin for approval or salary.