Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Importance of saving from your salary.
by
Berry2d
on 14/07/2025, 04:03:09 UTC
I brought this topic to encourage newbies and some old members that are working in some companies, to take advantage of their salaries to invest in cryptocurrency and other assets that are profitable.
First of all when you dey talk of investing into cryptocurrency, you need specific say na Bitcoin because not all cryptocurrency wey need to put money. Wettin you talk no bad atol, but wettin dey dere be say some people salary no even do them to survive for Naija, talk more of to invest. Person fit only invest when him salary dey enough to sustain him family and to also invest into Bitcoin. I myself when I been dey work for one company, I don reason to invest in to Bitcoin but the money no even dey enough to sustain me, but when I get better job wey I begin see small money naim I start to invest small small. When we dey talk of investment make we dey also consider our pocket.