I try to get multiple source of income, I do gamble and if I say make I see gambling as my source of income I go dey broke and dependent on family and friends.
I never too trade but from people wey dey trade it is more or less like gambling because the outcome is not sure.
But if you be holder wetin concern you with all this one?
Most gambling I make is using funds I consider worth losing, I no fit use my Bitcoin way I dey save to gamble and I have had stability in my financial life.