Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: This one na for people wey wan give up on cryptocurrency.
by
RealNoblee
on 15/07/2025, 07:00:55 UTC
Na true talk be dis. Anoda thing be say, before  any bodi make am for crypto, the person go put him mind inside, look down well were him go get better informate, waka meet piple wey sabi wetin dey wey sabi road.
No do like say you too sabi, if not the matter go tire you quick.