Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: What is no more in the Crypto Space?
by
BtcAnalyst1
on 17/07/2025, 05:06:35 UTC
Nor bi small thing, many things don comot from the crypto community, like beta ICOs wey they give money, now many don become 419 scheme. Abi make we remember airdrop, that oneself Don full with lie lie campaigns wey nor go ever pay people wey join them. In fact, many things don comot from the community wey dey give joy but nothing go make me loss focus, bitcoin dey for everybody, na make we start to dey put money small small, in future, e go beta.