Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Which one you dey do with bitcoin?
by
Fiatless
on 17/07/2025, 19:48:26 UTC
So how e be for you, using bitcoin or cryptocurrency to gamble and trade, as source of alternative income, as a Nigerian bitcointalk member?
I no sabi trading because if you know sabi am well, you fit lose money. And I never get time to learn am wela. Crypto gambling no bi my alternative source of income but sometimes the thing dey favour me. Although I dey use my head when I dey gamble because gambling fit dry your pocket. I prefer to keep my Bitcoin for a long time because it is less risky and profitable.