Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: How helpful Bitcoin has been to Nigerians.
by
Mpamaegbu
on 18/07/2025, 17:09:13 UTC
2. access global financial opportunities:
Bitcoin helps Nigerians to do online business, or freelance globally without needing foreign bank accounts or dollar approval.
A lot of people in Nigeria are now working online and in different countries while still based in Nigeria and payment of salary is then made easy, most of us here receive payment from our different campaign through Bitcoin.
Na dis ur second point be d koko and everyone of us here na beneficiary of dis. Dis industry don really enable a lot of awa guys get betta thing wey dem dey do on their own without waiting for dat 8–5 yeye work dem wey dey pay with jokes, sey na salaries. Did industry don open up so many business and job opportunities to us. I nor even dey talk about wetin dey enta pocket for those of us wey dey campaigns. I dey refer to real Web3 jobs for those wey don hone dem skills for d space. Dat's why I dey encourage anybodi wey dey here to equip demselves with skills. Nor just depend on campaigns. Campaigns nor be skill. E fit dry up any day but skills will remain even outside dis forum.