Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Beware of pos scam
by
BtcAnalyst1
on 19/07/2025, 15:00:30 UTC
Honest way to make money don go since, na taday that one Waka comot. People takes unnecessary risk now to survive the current economic hardship that the leaders of this country has brought to her citizens. We never finish the yahoo boys wahala finishoo, now we don enter POS scams. Naija don become one week, one trouble. I nor know how Naija people go manage solve all this wahala wey full groundoo, Make una dey suggest the wey forward so that Naija go beta for all of us.