Former Vice President Atiku Abubakar don resign from de Peoples Democratic Party (PDP), afta e be member of di political party since1998.
Source:
https://www.bbc.com/pidgin/articles/c628127636eo"I write to formally resign my membership from di Peoples Democratic Party (PDP) wit immediate effect," e tok.
Na wey former vice president Atiku Abubakar don resign comot from PDP,wetin go com become of the party especially na wey de Next general Election dey close by.
Make we comot body for this politics oh because na very dirty game. I just de see as things dey play for this politics, I no de even reason to keep anything close to me because the system is already corrupted. As for elections, make we choose our leaders with our franchise? E no dey happen for this our country because on election, these influential politicians go send hoodlums and thugs to do their dirty work, probably rigged the election for their own advantage. No be first or second time e de happen, everybody get where dem wan lay their egg and wait for am to hatch, na the extreme end pass everybody wan just set for themselves.