Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Would investment serve as a business
by
Rgram
on 20/07/2025, 09:36:30 UTC
Good day, my forum members and expertise here.

My questions are:
→How can you relate investment and business?
→Can an investor also be called a businessman?

Your insights would be appreciated.

If I wan stick to your definition of business and how you use talk about investment here, e go be like say the two of them na different things simply because, we look am in a very shallow way wey be short term investment. Watin we mostly see as business today na via say, as you buy am today, you either sell am today or tomorrow or in a week or so.

Omo, the idea remains, it’s profit oriented and while the other na short term, investments na mainly long term and the returns Dey be jumbo size way go cover many days way that thing been don Dey sit don Dey wait.
Investors use long term to collect their money while, our everyday business na as e Dey hot, you use small small Dey collect am.

Both na business, watin seperate am na the terms way con be long and short.