I no be trade but I know say for sure FundedNext dey help Nigerians because them na major people wey dey allow use use there platform without restriction as me I know.
My brother wey be trader, don sign me up before but I no really like Forex na only crypto I like and na Forex him Sabi so I no dey put interest.