Former Vice President Atiku Abubakar don resign from de Peoples Democratic Party (PDP), afta e be member of di political party since1998.
Source:
https://www.bbc.com/pidgin/articles/c628127636eo"I write to formally resign my membership from di Peoples Democratic Party (PDP) wit immediate effect," e tok.
Na wey former vice president Atiku Abubakar don resign comot from PDP,wetin go com become of the party especially na wey de Next general Election dey close by.
As Atiku don leave PDP so, that's not the end of PDP cause them still get viable and respectable presidential candidates wey go fit come out contest for presidential election comes 2027 as PDP flag bearer.
Where everything come look a little bit different be sae, Nigerians are looking for the right candidate wey go fit challenge the incumbent president because only a single party or individual no go fit chase the president government commot from office if not a join force from Nigerians citizens to make that happen.
That's the reason why, a coalition party is being formed as a take off to get the right candidate to start with, before 2027. All eyes are pointing at two candidates for that "Atiku and Peter Obi". Either one of them go be the flag bearer of the ADC party formed as the coalition party.
If em happen Atiku to be the one, you know sae Peter Obi go rush back to Labour Party or PDP. PDP are offering him the presidential slot of the party because PDP is gradually losing its ground as a party in Nigeria.
All the best till then sha because Nigeria our country needs to be rescued. People are dieing, poverty at increase, insecurity problems, bad economy, inflation etc(problems plenty)