Greetings, I say make I ask OoHhh!! Base on my study and what I have read here. I see say na who Post better thing get get merit for him Post.
So what kind of post exactly dey attract this merit. Is there a standard for which the post Most be to attain the merit been given. What's are the requirements for a post to earn merit. I sincerely do need responses. Many thanks.
Make e no be like say this post to get merit na big thing...my brother the only thing you need to understand be say to get merit for post na only if you post wetin make sense. And e get how your post go be wey even Charlie no go merit you because to am the post to enter him eyes and na another random person go see that post merit you so this post this and that I see am as personal choice but always do your best to get better information to share and make you arrange am well, na the key to get wetin you dey find...e no hard just talk wetin your mind tell you but make e dey on point.
Support PIGIN For Our Local Board...