<...>
All these information suppose don reach many Nigerian but before e go round to everyone, no be this generation, e go tey. Some people never know wetin be crypto, and some wey don hear see am as scam and so them no wan partake in it, all these preaching only goes for the civilized Nigerian that has seen crypto as new innovations.
These are the people that understands the struggle wey Bitcoin carry come, to remove people out of the pit of hell wey Bank put investors inside. Imagine saving 34k for 2 years and only 1k enter ontop, something wey happened to me in 2017 as I go collect my savings from GTB bank after 2 years, I was even happy sef, not knowing I was a laughing stuck by the bank.
How many years I don't keep my money in the bank, it's always in crypto, whenever I need Fiat, I p2p and use it.