Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Which one you dey do with bitcoin?
by
Zigabel
on 21/07/2025, 23:59:10 UTC
Me I dey run my own as my sprint lead me because sometimes e dey happen say you fit loose everything and you go dey left with nothing and sometimes you go fit double up but the surest na to dey hold. If you dey hold, you go see say you go always gwt something to fall back to of you loose your money to trading or gambling. Any one wey be say you do, you go still get chance of loosing and also winning.

One way wey me I see say go dey sharp na to dey share am make you for gwt the one wey you go always fall back to. When u collect pay here share am makyou use one part keep and use the other part do wetin u want so dat d one wey be say you dey hold go be your back up plane make you for no dey loose everthing completely.