Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Which one you dey do with bitcoin?
by
Samlucky O
on 23/07/2025, 02:54:07 UTC
As a cryptocurrency person for naija, one of our major alternatives most especially for those of us from bitcointalk naija local boards, our major alternatives na either gambling or trading with bitcoin or other coins.
Yeah that one fit be true but no be everybody dey into trading or gambling but some. Some dey into other physical investment wey dem dey do to make money, And no necessarily be trading or gambling

Aside from the fact that this two can give you possible high profits within a short period of time, both can still lead to major loses na why we advice make you do them with money you fit lose.
Exactly my point. That is why person no sopos put am for consideration at first because this same thing don wreck a lot of our young 9ja people, and Dem dey even struggle to comot insider, so I no fit even advise person to try am.

So how e be for you, using bitcoin or cryptocurrency to gamble and trade, as source of alternative income, as a Nigerian bitcointalk member?

Me I no dey that line o because I no how risky e dey. If na Bitcoin investment e for better but Trading or gambling I no fit advice my follow person to do am considering the risk wey dey involved except say the person fit bear the risk.