Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Do you take the forum as your fulltime workplace?
by
Churchillvv
on 23/07/2025, 21:01:35 UTC
⭐ Merited by Mia Chloe (1)
I am a full time Photographer and I believe some guys here like Mia Chloe is too, the forum no be job but we get this campaign as side benefit, so if you get skill value your skill more no put hope for the forum because nothing dey guaranteed for here. your account fit get restrictions, them fit decide to do regional restrictions wey go affect you or any kind of circumstances... (na just examples of weytin fit happen no be real)

So, if you dey get side benefit from the forum you fit just use the money, add to your business, increase yourself and investment more into the business incase one day things turn hand.

We also debate this topic plenty times sha, you fit go find other topics see more opinions.