2. Find works wey you fit earn in bitcoin or convert to bitcoin
My dear make we tell ourselves the truth because i no say yes for sure bitcoin don help many people for the country of which me and you follow for the people but apart from those of us wey dey privileged to find forums like this wey person fit dey earn small small bitcoins e no really dey easy to see work wey you go dey earn in bitcoins. Even those people wey dey earn other coins or wey dey trade other coins, e dey very hard to convert am to bitcoin instead dem go still dey find altcoins wey dem go trade dey make small small profits from am. Wetin just dey there be say for those of us wey dey earn from forum make we no dey convert all our bitcoins to naira, at least make we still leave some bitcoins for our wallets.