Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Bitcoin will still make our dreams possible
by
Moreno233
on 25/07/2025, 20:25:46 UTC
All of us for this our local board wey don hear about Bitcoin come start to de buy dey keep, I tell you say we dey lucky because if we hold am and no sell, assurance cover us say wey go dey for the people wey hold owo for future. Bitcoin still dey do press up for the price wey we de see like this because y, e no go pass the total supply at all at all and as e be say we still de burn pikin, people wey go dey want am go many well well so tey the price go just dey flyi dey go up. Make small expo be say, make we no loose guard and me no allow this opportunity fly us.