Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Getting Bitcoin may become more difficult in the future than it is now.
by
GiftedMAN
on 25/07/2025, 21:27:16 UTC
I'm just trying to show you all how long Bitcoin has come and that there was a time getting Bitcoin was much more easier than it is now and then also telling everyone here that a time will come when Bitcoin will more difficult to get than it is now Because of it's high price and wider adoption so be consistent and accumulate as much as you can and then hold.

Bitcoin will always be cheaper whenever you want to buy it but what matters is the quantity that you can buy. Na when you wan buy 1 Bitcoin and you no fit afford am, na when you go understand the ignorant step you're taking now not to buy Bitcoin. As more people they sabi wetin Bitcoin be eh na so the price they increase and e dey become too expensive to afford that number wey they your mind. Instead of you saying you'll be scammed when you buy and decide not to buy, e better make you buy and get scammed. I always regret why I didn't buy enough Bitcoin to make me rich for life when I first joined the industry because that time eh, 400k fit give you one Bitcoin but as things are now eh, to buy one Bitcoin no be here because you dey reason plenty money.

001 I dey see say in time to come no amount of Bitcoin wey person wam buy self wey go dey cheap from the way wey Bitcoin take they increase everyday. Now for person wey wam buy one Bitcoin, the person go need to gather enough rubbers right now because if you check the amount in Naira you go definitely regret why you no buy when the price dey around $30k -$40k. For the people wey been get the opportunity to buy Bitcoin when the price never high as e be nah, them go definitely dey regret now as them dey see the current price and for the people wey still dey fear to buy because them dey fear say them go scam them or the price go fall make them no worry na hard I know go be wetin them go also talk in time to come.