If someone wants to double your bitcoin for you, first ask yourself, what did I do for this person that warrants him to double my bitcoin for me? Most times, we just want to reap where we did not sow and that's when you fall into scammers den.
Sometimes enh, e dy do me to flog people. Because come to think of it.
If somebody sabi how to double BTC in minutes, no be for the person to just dy double am dy go? You no go even see am outside talk more of casting the update.
If person come complain this kind scam for me, honestly i go look am less. E just mean say the person just dy too naive and greedy because it only takes greed to want to get double of the money you didn't work for in minutes.
Greed is the major reason for over 80 percent of all the scams we see daily. You've done no work for anyone and you just wish to double your bitcoin. If I know how to double bitcoin, you think say I go come dey find who I go help double am? Na to just lock door dey double am dey go. The good thing be say people eyes don dey open as to wetin dey bring all these scams every time. So I believe the scam rate go begin reduce as everyone be like say they don tire to dey loose money.