I
Omo, this one pass person handooo, e nor get as you go take tell some guys say no do, no do, dem go still do. Go dey put hand for where you no reach, like wtf! If woman dey complain say the guy na 2 minute man, that shows say that girl don dey do things dey come, that means she don see man way be 5 hours oga, you nor go run. Every one is created in different ways, so you a lady shouldn't expect the same satisfaction from different guys.
To be sincere, this is a way of telling Nigeria youth say nor try to impress anybody, because once some get small money like that, their mind go tell dem say dem don arrive. Dem go can go carry woman .