Baba no go do pass yourself oh.
I no know why these topic funny me but I believe all the men wey get serious idea about OS suppose gather here make we wey innocent Dey try learn from wetin senior OS coordinator go talk 😂
Sincerely men Dey go through a lot and the issue of sex enhancers no fit finish because men gats meet up Wetin Dey group but them suppose understand na pleasure them Dey seek no be war and the moment man don cum, him suppose gain that him satisfaction and wetin the next person go talk no suppose bother man again