Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Nigerian men dying to impress side chicks.
by
Emjay24
on 26/07/2025, 11:28:17 UTC
Nigerians like penetration and everything together. They need to learn about foreplay also. Women do not necessarily need the penetration up to 1 hour or more.
Truth dey this your talk, but make I yarn you the cosi, man wey no dey last at all fit no even survive pass foreplay until em cum and em no go fit continue.

Men suppose understand say no be when you cum the party end. If you get inner strength, e dey possible to go 2 rounds in a row and the second one dey tey pass.

Foreplay dey very important, e go even make your partner enter  the correct mood to receive your sexual ministration. Ladies no dey carry foreplay joke, in fact e dey them important pass penetration.