So, when you go cafe to use their services, be sure say you no Dey give them access point by:
# Accessing their WiFi anyhow because e Dey free
Sometimes sef the risk nor be just cyber cafe again, but even people wey dey like use people hotspot well well, any small thing you dun tell person to on hotspot for you, or to give you password make you connect to e wifi, continue o! You go cry soon!
# Plugging in your device to any port via say e Dey available
Risk still follow dey when you dey allow people dey plug things to your laptop anyhow too.
When e come to the repair side:
What’s the best way to discard some of these devices way hold potential treats to our wallets, exchange and privacy concerned documents.
Sell the non essential parts like Screen, battery, speaker, mouth piece etc. Do not sell the phone as a whole.