Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi? I Neva get account wit dem shial but 4 dis 2 happen no b good tin at all. One day we go get our freedom from dise oyibos or sengbenstical black. Una wey dey front, make una clear d road well 4 we wey dey una back, 2gether we go make Africa gra8t again.
Naija nah great nation, nah why them just de envy us, if no be say Our leaders no want do for us watin them suppose do eh, who for even leave Naija say him de go oyibo man land to look for greener pastures where everything we get here green. God go help us, Naija will be great again.
Lolipo the user you respond to is death already, we lost him some years ago before some of is get into this forum, i guess you are unaware of that and the reason you made this comment.