1. Dey discipline when spending
normally anybody wey wan invest for bitcoin need to learn money management to be able to fit invest for bitcoin. to invest you need dedication, patient and focus. you go also learn to deprive yourself of some plessure, otherwise you no go fit invest for bitcoin.
2. Find works wey you fit earn in bitcoin or convert to bitcoin
you no really need to find work wey dem dey pay for bitcoin, but you fit just find something to work wey you go dey see money to buy bitcoin on a regular basis.
3. Learn to hold and protect the bitcoin make scammers no collect your hard work from your hands
that one na true, thats why 'dem say not your key not your coin' that one mean say if you lose your key to scammers that one be say your coin dem don go. make we just dey careful how we dey keep our seed.