Why you dey ask of coin way fit thrive for naija, crypto na global market no be naija only. The reason why usdt belike say e get one big value for naija na based on say naira dey lose value day by day and dollar rate dey increase so e make sense to save money by for usd/usdt to avoid inflation. But if you ask me to recommend altcoins way you go fit invest in, I no get answer for you because altcoin business no be wetin perosn dey sabi finish today e fit favour you tomorrow e fit cast.