Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Politics is a dirty game.
by
Achalugo BTC
on 05/08/2025, 21:57:08 UTC

Nigeria is ruled by corrupted leaders who are completely selfish and only care about their personal gain in the system. We're talking about leaders that doesn't pull strings to help or provide social amenities for their citizens, they're just stick to empowering themselves be more wealthier and acquire power. We've watch the dirty game called politics played in the country and I must confess, it's never an easy route with these politicians and parties.

Who do you support when it's time for election? Ofcourse I'm not sticking to some average or false promises made by these politicians, km only going with my instincts because these parties and politicians are the same thing. They're completely no differences between the APC or PDP.
No mind our leaders, na wetin no go benefit us, na them go dey put pressure dey make person do but those things wey go profit us more and profit them less, them no go put pressure at all, instead them go dey fight am make e no reach us.

Na why, e dey important make people focus on how to empower themselves, because our lives for this country na on your own and me, I don decide say I no go vote anybody again, because I don see am say my vote no dey count again and the way I dey see am now, this country dey run by " SELECTION and not by " ELECTION.