Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Your opinion about Bitcoin being a viable solution for sending money to Nigeria
by
Cryptohygenic
on 07/08/2025, 23:33:02 UTC
For some others, it might just be more of a gamble rather than a solution.
What's your view a out this?


No knowledgeable crypto enthusiasts go associate bitcoin to gamble bcos e dey reliable and don prove em potentials performance for all the years em dey exist. Na either the skeptics way no gree for decentralized blockchains dey taunt am while every other persons like to invest in am but due to em technological trust to dem as skeptic beings na dia investment fear to wallow dem.
Na meme coins person for see as gambling project because e dey pump, dump and get delisted from exchanges anytime bcos of bad utility cases way no fit serve as store of values like bitcoin.