This bobo never tell us watin be him problem for this naija wah we dy how him go just come on air say him dy develop feelings for the popular afrobeat singer wizkid, i trust wizkid nah dy wah baba take snub ham for social media eh.
Op, wetin man never see for this life, man wey turn himself to woman, and still yet many people not only in naija, even for abroad Bobrisky they trend.
One thing wey you sef suppose understand be say Wizkid geh doings mostly in terms of snubbing niggas, but no reason am oo, him himself fit get interest for bobo o.
Human beings are very far unpredictable, wetin you no expect say go happen, na him they mostly happen.