Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Loan apps are dept traps
by
Jessie2121
on 09/08/2025, 08:48:24 UTC
Trap or not people go still go for am and me I no too fancy the way people choose to link up with the loan app people, abi na because these persons them no sabi them wey wan take the loan and your place well well like when you borrow from your neighbor or family members nai make people dey like download and make use of the app after all them not go fit come bother them, I no know. But e dey surprise me at times but I believe say all these things na control and if you start am e go hard to stop am.