Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Lack of full knowledge could lead to lost of Assets in trading
by
Zigabel
on 12/08/2025, 09:20:45 UTC
A friend of mine embarked on trading without a proper mentorship and lost all his assets.

So I want to ask? What are the criteria’s to become a good trader?
Before we delve into providing you with the criterion to becoming a good trader, I fo like maje gou reason this things first,
1. Wetin be your Reason wey make you wan start to dey trade? Wetin dey inspire you? Wetin you don see wey make you choose say you wan attempt or try trading?
2. How long you want trade? You wan just check amm out weda e go make sense? Or you hear say e dey five money and you too wan come follow collect your own share? Or you wan use am getting rich quick ? Abi na wetin your mind don settle say this na wetin you wan do for life wey be say go dey put food for your tab?

By the time you don get answers to all the questions wey I ask you above, then follow up with most of the instructions wey I don read for this thread wey I consider very true, that way your approach go different because na with different mindset you dey use enter the trading.  But with all of this e dey important make you get Reason why you wan trade because na dat one go motivate you pass.