You got it right. To become more experienced in trading, you need to be brave in every case of profit and loss and always invest the amount of money that is not related to your daily needs.
You see greed! Na one of the thing wey dey hinder people to make am for cryptocurrency through trading dem go feel say dem done see better opportunity them carry all their money go put inside forgetting say na by chance apart from all those market analysis and strategy wey dem done try get na small thing differentiate trading from gambling and these kind of thing na money wey be say if you pose am, eh no go worry you na em people suppose use, make people also understand say everybody spare money fit no be same, because say the next man use 1m no mean say you go follow do same, that 1m eh use fit be em spare why to you money for guiding you wan risk.