Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Lack of full knowledge could lead to lost of Assets in trading
by
Princesslelee96
on 12/08/2025, 17:21:24 UTC


also tell am mk e dey only use money way e fit loss so e no go pain am or feel am say e loss money because all this Investment profit no dey guarantee.

I get, I totally agree also on this, over ambition also make am to loss as well, money wey he fit loss or like money he fit dash person no go mk am feel like he lost anything.