Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: I think allowing a newbie to come to you for a full knowledge about Bitcoin
by
Stable090
on 12/08/2025, 21:32:20 UTC
I think allowing a newbie to come to you for a full knowledge about Bitcoin is the best than you as a investor that has been into Bitcoin for a very long time to go to a newbie and introduce the Bitcoin to him
I don’t know why you have to meet people to introduce them to bitcoin, if you start introducing people to bitcoin, some people might think you introducing them to Ponzi scheme, when some of them decide to invest in bitcoin, if dem loses, Dey fit Dey reason say you don cheat them be that, nothing wey you go tell them wey dem go believe you.

If newbie come meet you, that means say Dey don hear about bitcoin already before, so na you go just enlighten them more about bitcoin, and if you Dey do that, then make sure say no be your wallet u Dey use teach them, and even if you go use your wallet, then make sure say na wallet wey u no get anything inside na him you go use teach the person for security reason. No matter how close you are with someone, no allow them know Wetin you worth.