Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: I think allowing a newbie to come to you for a full knowledge about Bitcoin
by
Grace333
on 12/08/2025, 22:53:44 UTC
I think allowing a newbie to come to you for a full knowledge about Bitcoin is the best than you as a investor that has been into Bitcoin for a very long time to go to a newbie and introduce the Bitcoin to him, such a newbie will not take it seriously because...
Na so e suppose be. The belief be sey nobody fit give u honey like dat if u nor ask for am. Odawise u go mis-leak am. Na dis same reason dey make some people dey like charge for teaching others bc most people hardly value wetin dem get for free. Again, newbies wey dey read dis suppose shine dem eyes wen people inbox dem sey dem wan help dem for wan financial investment or d other. E nor dey work like dat. Na scam. If u nor ask for am, nor accept am. Let people seek ur help before u help dem.


One of the reasons most people would prefer charging their clients for the knowledge they have is so as these people wouldn't take their presence or help for granted. People these days like to abuse privileges especially when it come easy or better still free. Which is why if I'm  learning from someone free of charge, I like to make it worth a while so the person teaching me would also love doing it often. Na head dem dey use for this country Grin if you must succeed.