Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Do not let anyone know your seed phrase
by
Davidvictorson
on 13/08/2025, 17:06:42 UTC
Your seed phrase is what that you can use to access your bitcoin on your wallet and to spend the coin. Many people are sending email that they should enter their seed phrase on a site. If they enter the seed phrase their, the bitcoin will be sent to another bitcoin address by the scammer.

Do not backup your seed phrase online because scammers can get to it online.
I like as this message dey very straight forward.
I jsut wan add some few things to am and that one be say, d pipo wey dey send those kind messages don change their format. Dem don sabi say email format nor dey work again so them don port go like Telegram, Instagram, and more recently WhatsApp.
As for backing up seedphrase online, me go tok say that one dey with the person wey wan do am. E get the way some pipo so back up their seed phrase online, unless dem tell you, you nor go fit ever believe am. So make pipo do the one wey dem feel say them go fit secure.