Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija doing well in cryptocurrency
by
Boiboi20
on 14/08/2025, 16:01:48 UTC
For many years now Nigeria don emerge as one of the global leader for adoption of crypto, which Nigerians don use ham tackle so many economic related issues wah dy we country, e for really good say our government com creates ways wah person go fit dy use crypto dy buy things for places like supermarket,malls,and even to pay school fees, e for really make sense with d wah individuals for we country don get knowledge about this crypto how ona see ham naw

Nigeria stands as one of the global leaders for crypto adoption Nigeria. Many of these countries dey use crypto they solve many problems economically so  It will make sense if government fit create way for the people to use crypto to pay school fees . the knowledge people get for crypto matters na true talk if dem fit legalize well is going open more door for youths and Business people make them just give us better regulations no be to block am every time i dey reason your point crypto fit help Nigeria to reduce dollar rate because if allow for daily use it will change many lives.