Which girl papa sabi say him go accept bride price in Bitcoin, when elders sef need cash for hand with cola nut to make appeasement to the gods for giving out their daughter, even bank transfers are not even accepted in such case.
The youth can only accept Bitcoin transactions between themselves when making transactions maybe exchanging gadgets and Bitcoin and vice versa.
As for using Bitcoin to purchase something in Nigeria, I never see am, I know it's happening somewhere in Lagos or Abuja but I haven't come across it.
People dey wey they accept Bitcoin if you buy something from them that is for those people wey truly understand Bitcoin and Dey collect am, them no too plenty like that due to the lack of knowledge about Bitcoin and crypto wey we have for Nigeria most especially the business men, some of them prefer in Nigeria currency than in other currencies because say na business money wey dey are always using.
And about the bride price, my broda any girl papa wey dey ask about Bitcoin as a bride price na better thief because that kind thing never happen before and I don’t think it will happen because marriage is cultural thing and also a religious thing wey be say e get things wey suppose to be done in normal way.