Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Let's not wash our dirty linen in public
by
Tungbulu
on 16/08/2025, 07:37:51 UTC
Even as we dey post some kyn sensitive information for our local board here, E go make sense make we use our local Naija pidgin take write am, cos like we know, some non-locals dey frequently visit this our local board to know wetin dey sup for this our local board, and if those kyn sensitive information dey for wetin them fit read, them go still understand. So even if no be all the time, at least sometimes when we wan post some kyn sensitive information, E good make e be say Na only use dey understand am.